Muhammadu Buhari: Wetin be di EyeMark App wey Niugeria president launch Leave a Comment / Apps Di Eye-Mark na new app wey go enables citizens to track goment projects in real-time.